Jump to content

Awka

From Wikipedia
Rivishon wey hapun for 15:37, 30 October 2023 by Boyfriendmaga (tok | tins wey e put) (Created by translating the page "Awka")
(dif) ← Rivishon wey don old | Rivishon wey hapun last (dif) | Rivishon wey dey niu → (dif)

Awka (Igbo: Ọka) na the capital city of Anambra State, Nigeria. The city being dey declared capital on 21 August 1991, after the creation of Anambra and Enugu state, which moved the capital from Enugu to Awka (an administrative center since pre-colonial times). Awka population dey estimate to 301,657 as of the 2006 Nigerian census, and over 2.5 million as of a 2018 estimate. The city dey located at 199.1 kilometres (123.7 mi), by road, directly north of Port Harcourt in the centre of the densely-populated Igbo heartland in South-East Nigeria.[1]

The West-East Federal highway link am to Lagos, Benin City, Asaba, Onitsha, and Enugu to Awka and several local roads link it to other important towns such as Oko, Ekwulobia, Agulu, Enugwu-Ukwu, Abagana and Nnewi.

  1. "Map Showing Port Harcourt And Awka with Distance Indicator". Globalfeed.com. Retrieved 2016-12-05.